Vagina health and sex: 24 things about vagina every woman suppose know 24 March Wia dis foto come from, BSIP Many women no too sabi plenty things about dia vagina. Even for dis 21st century, tori about anatomy, monthly changes, hygiene and plenty tori wey dem fit dey experience still dey strange to some women. Some experts don put together some things wey fit help women understand dia female sexual organ [vagina] beta. Di correct word na vulva no be vagina Di vagina dey inside di body - na di elastic muscular canal wey connect di vulva to di cervix and di uterus. Vulva na di correct word to use wen you dey tok about di external part of di female sex organs. Na di vulva hold di pubis, urethral opening, clitoris, labia minora and the labia majora and vaginal opening. You no dey pee from your vagina Dis fit shock you. While men dey pee from their penis, women dey pee from di urethra one tubular structure wey dey carry piss from di bladder to outside of di body. From front to back, di first hole na di urethra and then di vagina, wey dey above di anus.
Analyse of male perceptions regarding the vulva Am J Obstet Gynecol. Epub Can DOI: The questionnaire built-in images and queried demographics, men's acquaintance with vulvar anatomy, preferences regarding labial appearance, and awareness of labiaplasty. Demographic data were described using frequencies designed for categoric variables and mean measures of central tendency for continuous variables. Logistic regression models were used to analyze associations between demographics and responses. Results: Two thousand four hundred three men responded to the survey. After excluding incomplete and ineligible surveys, surveys were analyzed.
Leave a Comment